President rejoices with National Leader of the, and President-elect, as he clocks 71st, March 29th, with history beckoning to lead the country from May 29th, 2023. Meanwhile Buhari don salute Tinubu and e pray for am too. on Wednesday and e go include di delivery of sermons and reading from di Holy Quran. Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State, oda state govnors as well as members of National and State Houses of Assembly go dey among those wey go receive di prayers.ĭi session for Alausa Central Mosque go begin by 10 a.m. ![]() President Muhammadu Buhari and im wife, Aisha Buhari, Tinubu and im wife, Oluremi, Vice President-elect Kashim Shettima and im wife Nana. I wan di cleric to rather engage for prayers. “For me to celebrate, dancing and enjoying myself, no make sense as a senior citizen of dis kontri. Im defeat 17 oda candidates, including Atiku Abubakar of PDP and Peter Obi of Labour Party.Īlthough Oga Abubakar and Obi say dem go challenge di election results for court.Īside di court cases di election season also bring violence and ethnic division.įor di former govnor of Lagos, e say dis year birthday celebration dey different. Tinubu birthday dey come few weeks afta him and di ruling All Progressives Congress party win di presidential election. “Special prayers go dey for di peace, unity, and progress of Nigeria.’’ E add. “Di special prayers go hold for Lagos and oda parts of di kontri.” E tok.Īccording to di informate, di main event for Lagos wey be di special prayers go happun for di Central Mosque for each of di five divisions for di state including di Central Mosque, Alausa, Ikeja. Rahman share details of how and wia di prayer events go take place. ‘’President-elect Asíwájú Bola Ahmed Tinubu direct special prayers and thanksgiving service on Wednesday, March 29, 2023, instead of di yearly birthday colloquium,” Tunde Rahman tok-tok pesin for President- elect tok. ĭi prayers go replace im usual birthday colloquium wey im bin dey do. To celebrate im big day, Tinubu call for prayers for di kontri. Nigeria President- elect Bola Tinubu go turn 71 on Wednesday March 29.
0 Comments
Leave a Reply. |